lirik lagu daalu – godson p
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu steve marino › lirik lagu love you more than before – steve marino
- kumpulan lirik lagu arizona zervas › lirik lagu on god – arizona zervas
- kumpulan lirik lagu counterfeit rap › lirik lagu secret stash – counterfeit (rap)
- kumpulan lirik lagu shook sings › lirik lagu good god almighty – shook sings
- kumpulan lirik lagu kopra › lirik lagu bebo – kopra
- kumpulan lirik lagu matchavanilla › lirik lagu remember – matchavanilla
- kumpulan lirik lagu babo4ka › lirik lagu сошел с ума (gone crazy) – babo4ka
- kumpulan lirik lagu ilostmari › lirik lagu my love – ilostmari
- kumpulan lirik lagu sowavu › lirik lagu drug addiction – sowavu
- kumpulan lirik lagu araz imanov › lirik lagu the road is open – araz imanov