lirik lagu from africa 2 u – nneka
plenty wahala, plenty dey gpeme
for the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
see no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
say u be ogpe
make i tell my story oh
make i tell you my story oh
chorus
africa, nigeria from warri to abuja, lagos states, niger delta
oh my africa you are so beautiful
some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
we dey call oghene, we dey call chineke
wetin go save us from d pain wen we dey go through,
africa no one else go save you but u, it is time to arise,
take away your pride
it is time to arise yes
chorus
bridge
we are living in a world, self centred,
making our own h-ll fire, all by ourselves
and then we start with eye service, to make one notice us
can’t we see, the way we lie to ourselves
africa, africa, africa, africa…
come with me, arise, arise
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu azealia banks › lirik lagu wallace – azealia banks
- kumpulan lirik lagu derayernah › lirik lagu dreaming on the upper – derayernah
- kumpulan lirik lagu battler › lirik lagu not backing down – battler
- kumpulan lirik lagu noir 2 › lirik lagu the kids – noir (2)
- kumpulan lirik lagu the relapse symphony › lirik lagu forgotten – the relapse symphony
- kumpulan lirik lagu ruben king › lirik lagu badass king – ruben king
- kumpulan lirik lagu shotta › lirik lagu felicidad – shotta
- kumpulan lirik lagu george jones gene pitney › lirik lagu don’t rob another man’s castle – george jones & gene pitney
- kumpulan lirik lagu young jay › lirik lagu living like a g – young jay
- kumpulan lirik lagu ryan anthony g › lirik lagu creation story essay – ryan anthony g.