lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu if (the reply) – chiny

Loading...

my baby your body for your pocket e yo
shout out to obo (baddest)
if you tell me say you love me oh

my baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
but honey i never receive the alert e yo
no dey, no dey, no dey lie lie for me
i no do, i no do, i no do seren ren for you.
no dey, no dey, no dey shakara…
i no do, i no do, i no do gara gara for you.
(oh oh ohhh)
i know i’m beautiful too
which kind number 1 e 2, 2
with no alert e too too
abeg park e too too
if you shook me shooku shooku oh
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
(boy) you go behave e too too
wini wini wana wana
same thing you said to mariah
you promise say you’ll marry her
but no lie, you no marry her
i no do, i no do, i no do, i no do, i no do, i no do
there’s nothing about you
wey make me to want you i no do i no do
see trouble oo, you think say na you wise p-ss e yo
abeg carry your crase e yo
if you tell me say you love me oh
my baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
but honey i never receive the alert e yo
no dey, no dey, no dey lie lie for me
i no do, i no do, i no do seren ren for you
no dey, no dey, no dey shakara ooo
(shakara ooo)
i no do, i no do, i no do gara gara for you…
i know i’m beautiful too
which kin number 1 e 2, 2
with no alert e too too
abeg park e too too
if you shook me shooku shooku o
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
you go be have e tunu
if you shook me shooku shooku
hot slap you go get e too too
this no be jazz e too too
(boy) you go behave e too too
wini wini wana wana
same thing you said to mariah
you promise say you’ll marry her
but no lie, you no marry her
i no do
there’s nothing about you
wey make me to want you
i no do, i no do
(chiny on this one yeah)
(baby boy… yeah)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...