lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu maga 2 mugu – davido feat. simi

Loading...

baby let me caress your body
baby lemme press your body
we need to re work the body

your body need small touching eh eh
baby lemme tell you something
baby you can look but no touching
you be omó baba olowo but e do me nothing oo
girl your body oh ooh e don cause gbege gbege
you can spend your money oh (spend your money)
spend your money oh
no be today eh eh eh today
oga shege oh oloun
omó damburova oloun
wetin she give me oh oh oloun
na fake number oh oh oh oh
omó no be so
i can’t explain your body turn maga to mugu
i can’t explain your body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu
e say he want to take me to oversea
he wan by me dinner for germany
him mouth sweet oh i no fit lie oh
look me in the eyes
oya shawty go low no waste time
see wetin you carry e dey pariwo
see your waistline
my waistline make you wanna face time eh eh
oya fun mi ni waistline yeah
oya make you slow down oh
where out dey rush am go
take time oh oooooh
(i need a waistline)
cos time na money (time na money)
e dey your body
baby no waste my time oh
cos time na money

girl your body oh ooh
e don cause gbege gbege
you can spend your money oh
spend your money oh
you go finish today
today eh eh eh

oya shege oh oloun
omó damburova oloun
wetin she give me oh oloun
na fake number
omó no be so

i can’t explain how your body turn maga to mugu
i can’t explain how your body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu

on this beat is kiddominant
we should be shooting the video
eh eh no time for dulling now listen to simi and davido

we are jonzing we are speaking lamba lamba
monalisa from the city of toronto (what you talking about boy)

waju waju gbesi leyin leyin
leyin
robo robo my baby i ain’t (baby i ain’t)
we can go to vegas
ka lo lala kibo
keep on rocking
robo robo skibo
yeh eh

i can’t explain your body turn maga to mugu
i can’t explain your body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu
e tell me say my body turn maga to mugu

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...