lirik lagu no forge – adekunle gold feat. simi
your mama say omo mi no follow i neva chop.
make u find correct guy
no bi love you go chop.
nah me she dey talk about.oro yen kami lara oo.
jekin ba ese mi sori.make i go hustle o
i want to take care of you baby.
so jenlo i wont be long ooo…
i want to take care of u baby.
so jenlo mi o ni pe dey oloo mi.
sora fun awon boys.
ti mo ba lo won ma nah ee.
mase gbagbe bi a ti n ba bo
mi o ni pe dey.
sora fun awon boys yen
if i gi dem go toast u.
no forget aw far we av come oo baby.
mi o ni pe dey…
no forget o.no forget oo
mase gbagbe bi a ti n ba bo2
u knw dat av been waiting av been waiting for you boy.
u knw ma heart is breaking cos u gat to
go boy.
make you hustle wella
buy me panawera
but no follow bella.she cant love you beta.
you want to take care of me baby.
oya ma lo mon reti ife mi.
ko ma ko re bo.ko ma korede ololufe
ololufe
dont kip me waitingto long o baby.
so ra fun awon gals yen… toba lo won ma tan ee.
mase gbagbe bi atin ba bo…
tete wale
so ra fun awon gals yen.if u go dem go boy you.no forget aw far we av come oo baby…
tete wale.
no forget o.no forget oo.no forget
ma se gbagbe bi a ti n babo2
fi adura si n mi lo.
ma fi okan ba mi lo.
make i come back with plenty money
gbadura fun mi oo
ire a ma ba e lo
alafia a ba e lo.
make u remember ayanfe mi.nah u i dey wait for.
i want to take care of you baby mi.
oya ma lo mo n reti ife mi ii
ko ma kore bo. ko ma kore de ololufe.ololufe.
dont kip me waiting too long o baby.
sora fun awon boys yen ti mo ba lo won ma tan ee.
mase gbagbe bi a ti n ba bo
mi o ni pe de
tete wale.
so ra fun awon gals yen.if u go dem go boy you
no forget aw far we av come o baby
tete wale
mi o ni pede
no forget o…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu zoldyck › lirik lagu десять (reload) – zoldyck
- kumpulan lirik lagu sons of perdition › lirik lagu to call down the old gods – sons of perdition
- kumpulan lirik lagu jordan solomon › lirik lagu love right – jordan solomon
- kumpulan lirik lagu schwarzer engel › lirik lagu viva la musica – schwarzer engel
- kumpulan lirik lagu zimple › lirik lagu con la frente arriba – zimple
- kumpulan lirik lagu nnewmann › lirik lagu sleep 2 – nnewmann
- kumpulan lirik lagu central park cast › lirik lagu new york doesn’t like your face – central park cast
- kumpulan lirik lagu kimbers men › lirik lagu mollymauk – kimber’s men
- kumpulan lirik lagu chakra bam › lirik lagu najar lagali – chakra bam
- kumpulan lirik lagu kay kap › lirik lagu aadataan unplugged – kay kap