lirik lagu obalola – sound sultan
she said strictly friends and family
god bless you my mama mi
i know why they can’t stand me
‘cause they don’t understand
omo oshi ano
oun lo j’oba loni
omo t’eti gbagbe
oun lo ma d’oba lola
they tell me say i no go reach the top
you raise the bar, then i push it up
now all my people dem dey push it up
now the stage is my home, i no be visitor
many boys dem dey visit us
very few wey dey live with us
some of us them dey form whats up
but they come and go like a city bus
baba god na my real lord
oun lo n yo caretaker
all my people show me love
won tun pe mi ni baba peace maker
they calling me baba peace maker
they calling me baba peace maker
they calling me baba peace maker
they calling me baba peace maker
she said strictly friends and family
god bless you my mama mi
i know why they can’t stand me
‘cause they don’t understand
omo oshi ano
oun lo j’oba loni
omo t’eti gbagbe
oun lo ma d’oba lola
now if you listen to my silence, you’ll hear wisdom
omo dey follow me, follow me, follow me chewing gum
if you no fit keep up sit don
no be everything be hip hop sitdon
no come go kill yourself
you no fit use my address o
all man for himself
na only you go teach yourself
she said strictly friends and family
god bless you my mama mi
i know why they can’t stand me
‘cause they don’t understand
omo oshi ano
oun lo j’oba loni
omo t’eti gbagbe
oun lo ma d’oba lola
indomix
they don’t understand
they don’t understand
that’s why they can’t stand it
they don’t understand
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu asmodeus › lirik lagu ranked league of legends – asmodeus
- kumpulan lirik lagu demoniac › lirik lagu rsv – fools coincidence – testigo – demoniac
- kumpulan lirik lagu tkay maidza yung baby tate › lirik lagu kim – tkay maidza & yung baby tate
- kumpulan lirik lagu pooh shiesty › lirik lagu 50 shots – pooh shiesty
- kumpulan lirik lagu future generations › lirik lagu suddenly – future generations
- kumpulan lirik lagu conti › lirik lagu un millón – conti
- kumpulan lirik lagu the ruins of beverast › lirik lagu polar hiss hysteria – the ruins of beverast
- kumpulan lirik lagu ihatejulian › lirik lagu sidetracked – ihatejulian
- kumpulan lirik lagu thee grand prodygee › lirik lagu scorpions lair – thee grand prodygee
- kumpulan lirik lagu 21rave › lirik lagu bsbm – 21rave