lirik lagu oyege – frank edwards
1
my god is a very big god
he no dey fail oh he no dey lie
if he talk am he don do am oh
that is why we dey praise am oh
the things wey give us papa
na him we dey bring am so
papa you no dey fail
i will praise you in a rocktown way
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
2
oh na na na
oya carry the problem come
my father is on and able
(you know what i mean)
ah, oshodi eh
jehova talk and do
plenty miracle everywhere
goodness and mercy follow me oh
onye amuma elijah eh
oya make we begin dey praise am eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
3
everywhere i go dem dey call my name
say this boy you be super star oh
i dey tell them sey no be me do am
na baba god be the super star oh
oyigi yeh nah confirm oh
annointing yaga for my head oh
jesus no body be like you
me i go praise you for ever more
onye oma meh you do well for me
goodness and mercy follow me oh
onye amuma elijah eh
oya make we begin dey praise am eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
4
life no dey two make you live am well
everyday you wake make you thank god oh
if no be god you for don jam motto
igwe we dey praise your name
plenty miracles every where
goodness and mercy follow me oh
onye amuma elijah eh
oya make we begin dey praise am eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
oyigi yege yege ah eh
oyege yege yege ah eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu shilpa ray › lirik lagu charm school for damaged boys – shilpa ray
- kumpulan lirik lagu yamine › lirik lagu mami te queiro – yamine
- kumpulan lirik lagu the timothy morris band › lirik lagu fair weather friends – the timothy morris band
- kumpulan lirik lagu hamo eltikha › lirik lagu qal3t wesh ehteramy | قلعت وش احترامي – hamo eltikha
- kumpulan lirik lagu rod wave › lirik lagu sorry 4 the wait – rod wave
- kumpulan lirik lagu artla › lirik lagu держит обиду – artla
- kumpulan lirik lagu jack harlow › lirik lagu i got a shot – jack harlow
- kumpulan lirik lagu moliy › lirik lagu 9 to 5 – moliy
- kumpulan lirik lagu lisa mitchell › lirik lagu summoning – lisa mitchell
- kumpulan lirik lagu jnabe › lirik lagu distant lands – jnabe