lirik lagu plenty money – slim burna
ask p jay
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
[verse 1]
aii, see plenty money
means plenty honey
plenty motor
dem snap me photo
na so dem say money is the root of all evil
but nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
[verse 2]
you wan hear the truth
you wan hear wetin i dey do
see steady on the move
bwoys eyes red anything dem go do
oya oya oya na so my eyes red
waka waka waka na so i dey find bread
i dey think too fast i busy for head
2shots inna di air all my people lah yea yea yea
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
money goodi eh
poverty na disease eh
(chorus)
if you get a show now
i be big boy make you know now
see i don blow now
omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
whoa wo yea yea yeh
go down
make you go down
make you go down
oh oh
slim burna
you say? street rhymes
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu atmosphere › lirik lagu chasing new york – atmosphere
- kumpulan lirik lagu alex vargas › lirik lagu end game – alex vargas
- kumpulan lirik lagu igor bidi › lirik lagu portas – igor bidi
- kumpulan lirik lagu nagasaki joe and lil lambo › lirik lagu blood/flood – nagasaki joe and lil lambo
- kumpulan lirik lagu wiz khalifacurreny › lirik lagu for her – wiz khalifa,curren$y
- kumpulan lirik lagu brand new music › lirik lagu respect the name – brand new music
- kumpulan lirik lagu the microphones › lirik lagu universe conclusion – the microphones
- kumpulan lirik lagu pierre stemmett › lirik lagu sleep anthem – pierre stemmett
- kumpulan lirik lagu lil cray › lirik lagu indicted – lil cray
- kumpulan lirik lagu tim north › lirik lagu fuck luck – tim north