lirik lagu problem – reekado banks
[intro]
this gbedu is a problem!
oya
reeky baby ohh
oya
baby fresh
[vesre 1]
your problem dey for your back oh
and you wonder why boys de follow ’round oh
every other day you for your yard
paparazi sef follow you about
girl, when you walk down the high way
you dey make men misbehave
girl, when you walk down the high way
spiritual men don dey lose faith
[chorus]
your problem is a problem
this problem is our problem
the boys them sha we go solve them
we go join ’em together and solve ’em
[bridge]
girl you don tire
girl i swear i know say you don tire
every other day every other man say them want fire
but..
[hook]
baby
own that, own that
baby, own that
you better don’t drop thing yeah
baby, own that
my baby, own that
girl, you got a whole lot
you better dont drop thing yeah
[verse 2]
like kim kardashian
carry front and carry am
you look like my yarinya
i nor go mind to marry am, yeah
i’m gonna search, and i’m gonna find, and i’m gonna own that
you gonna like it
you gonna love it
when i own that
[chorus]
your problem is a problem
this problem is our problem
the boys dem, now we will solve them
we go join ’em together and solve ’em
[bridge]
girl, you don tire
girl, i swear i know say you don tire
oh na na na
every other day every other man say them want fire
but…
[hook]
baby
own that, own that
baby, own that
you better don’t drop thing yeah
baby, own that
my baby, own that
girl, you got a whole lot
you better dont drop thing yeah
tequila makes you
kpon kpon kpon ti kpon…
[outro]
own it ohh, girl you gotta own it own ohh
girl na your problem ohhh
but we like the problem ohh
baby oooh
i like it ohhh
other boys love it ohhh
and we want to hold it ohhh
slay it ohhh
i gbedu when you nail it oo
oh yeah, onananana
oyah
girl you got to own it, own it, own it
yeah!
girl you got to own it, own it, own it, a own it
slay mama…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu manchester orchestra › lirik lagu never really been another way out – manchester orchestra
- kumpulan lirik lagu cliff richard the shadows › lirik lagu reelin’ and rockin’ – cliff richard & the shadows
- kumpulan lirik lagu pimpinela › lirik lagu si tú no estás conmigo – pimpinela
- kumpulan lirik lagu chefspecial › lirik lagu day is done – chef’special
- kumpulan lirik lagu kymppilinja › lirik lagu minä – kymppilinja
- kumpulan lirik lagu the toys › lirik lagu may my heart be cast into stone – the toys
- kumpulan lirik lagu mora russo › lirik lagu black and white – mora russo
- kumpulan lirik lagu le corbeau › lirik lagu sun creeps up the wall – le corbeau
- kumpulan lirik lagu young thug › lirik lagu gotta do that – young thug
- kumpulan lirik lagu anaemia › lirik lagu beneath the sun – anaemia