lirik lagu shekini – p-square
p-square eh eh
yahn ahn
(alen [4x])
yahn ahn
lets go
otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(oya shekini ni ni ni ni [3x])
oya shekina na na na na
ehn ehn
i get power eh
me i no dey bother yeh
i no be footballer but i sabi budey ronaldo (lets go)
i get power (ah) me i no dey bother (ehn ehn)
i no be footballer but i sabi budey ronaldo
take it (slow)
take it (free)
alhaji (ehn ehn)
ehn ehn (listen)
take it (ahn)
take it (orijo)
alhaji (okay)
ehn ehn (hmm)
oya show no wahala (hala)
you dey make enemy go madder (madder)
baby go, go hala (ehn ehn)
you dey make me wanna craze (oya now)
otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
oya shekini ni ni ni ni [3x]
oya shekina na na na na
ehn ehn
(we don go with another (yes)
wey go take una further (yes)
na we be the brothers
wey dey scatter all over the borders (alen) [2x])
take it (slow)
take it (free)
alhaji (ehn ehn)
ehn ehn (listen)
take it (ahn)
take it (orijo)
alhaji (okay)
ehn ehn (hmm)
oya show no wahala (hala)
you dey make enemy go madder (madder)
baby go, go hala (ehn ehn)
you dey make me wanna craze (oya now)
otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(oya shekini ni ni ni ni 3x)
oya shekina na na na na
ehn ehn
(burukutu) hey [2x]
burukutu
yahn ahn
p-square
(alen [4x])
yahn ahn
take it (slow)
take it (free)
alhaji (ehn ehn)
ehn ehn (listen)
take it (ahn)
take it (orijo)
alhaji (okay)
ehn ehn (hmm)
oya show no wahala (hala)
you dey make enemy go madder (madder)
baby go, go hala (ehn ehn)
you dey make me wanna craze (oya now)
otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(oya shekini ni ni ni ni [3x])
oya shekina na na na na
ehn ehn
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu matthew barber jill barber › lirik lagu one true love – matthew barber & jill barber
- kumpulan lirik lagu mach one › lirik lagu schlaflied – mach one
- kumpulan lirik lagu alejandro sanz › lirik lagu todo huele a ti – alejandro sanz
- kumpulan lirik lagu jackpot band › lirik lagu cheghad zesht – jackpot band
- kumpulan lirik lagu os intoc4veis › lirik lagu a força dos justos – os intoc4veis
- kumpulan lirik lagu eddie walters › lirik lagu makin’ whoopee! – eddie walters
- kumpulan lirik lagu soluna samay › lirik lagu my own medicine – soluna samay
- kumpulan lirik lagu sez batters › lirik lagu illy shit – sez batters
- kumpulan lirik lagu ansis oriole › lirik lagu spirāle – ansis & oriole
- kumpulan lirik lagu tommy korberg › lirik lagu himlen är oskyldigt blå – tommy körberg