lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tilapia – mr eazi feat. medikal

Loading...

zaga
see your settle ebi shabba
shabba ah

zaga
see ur settle ebi shabba
awuraba shabba take it
night time i waje up in the morning abi jungle ooo, jungle ooo ehe
baby, play me music make we jump oo, jump ooo ehe
ebe your body bi the place wey a dey won go, won go aha
ano go keep it on the down low
baby na fire, baby na, baby na
my baby dey wire, baby na, baby na
baby na fire, baby na, o baby na
my baby dey wire aaa, o baby na, baby na
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
toobo m’ame, saa na wop3
baby gimme food make a chop oh
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
toobo m’ame saa na wop3
baby gimme food make a talk to you
ai
abena m’ame tilapia 3kom de me
ehe
yenk) yenk)
abena m’ame tilapia 3kom de me oh
(medikal)
amg baby
b) me din ma me
mdk
swag poof
zagadat
odo you be one in a pretty mili
one in a billion
whmm whmm
something dey smell fishy, aquarium
ebe like you dey try surprise but a catch you already
abeg your tilapia feature me see you for call me
baby meny3 wizkid nanso no tease me
on your knees you for beg u must to please me
dem figga say wanna love never go dey last
nanso hw3 yebeko t)))n, life is eazi
baby na fire aaa
baby na, baby na
my baby dey wire aaa
my baby na, baby na
my baby na fire aaa
baby na, baby na
my baby dey wire aaa
bab3 na, bab3 na
tonight i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
toobo mame, saa na wop3
baby gimme food make a chop oh
tonight i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
toobo mame saa na wop3
baby gimme food make i talk to you
zaga
see your settle ebi shabba
shabba ah
zaga
see your settle ebi shabba
awuraba shabba
(end)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...