lirik lagu u no go know – kween
u no go know
its another one from kween
when windie blow blow blow
mekoyo on the beat
one
i havie no regrets
yes i havie no regrets
i makie big mistake but i no go regret
my mama teachie me
make i dey learnie from my mistakes
u been dey stabie me
you been dey cheatie me
u backie bite me
and u betrayed me
and u call yourself my friend
you been dey tellie me you are my friend
so you thinkie say i no go know
when you tried to sn-tchie sn-tchie by birth
rightie ooo
but i know
now i know
yes i know say
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
i no go hatie you
no i no go hatie you
the things you did where painful but i forgive
you
my papa teachie me
make i dey forgive people like you
u been misleadie me
you laughed and jeered at me
you sabotaged me and you betrayed me
and you call yourself my friend
you been dey tell me you are my friend
so you think say i no go know
when you tried to sn-tch my husband
oh i know
i know
i know o say
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
bridge
blow
blow
blow
when windie blow
blow
blow
blow
when windie blow
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
when windie blow
fowl yansh go open o
nothing is hidden under the sun
u go fitie run
but u no fitie hidie o
if u no know
then u no go know
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu blaxhippie › lirik lagu keep ya head up – blaxhippie
- kumpulan lirik lagu belga › lirik lagu ló rider – bëlga
- kumpulan lirik lagu sunidhi chauhan › lirik lagu baal khade – sunidhi chauhan
- kumpulan lirik lagu to dance alone › lirik lagu sublime – to dance alone
- kumpulan lirik lagu babes in toyland › lirik lagu sweet 69 (minneapolis, 1st avenue, 07.01.95) – babes in toyland
- kumpulan lirik lagu taylor swift › lirik lagu the other side of the door (taylor’s version) – taylor swift
- kumpulan lirik lagu wojtek warzynski › lirik lagu moda na sukces – wojtek warzyński
- kumpulan lirik lagu changg › lirik lagu mirror – changg
- kumpulan lirik lagu bad boy gang › lirik lagu разъебём туристов (blow up the tourists) – bad boy$$ gang
- kumpulan lirik lagu du blonde › lirik lagu i can’t help you there – du blonde