lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu up to something – iyanya feat. don jazzy & dr. sid

Loading...

it’s iyanya.
we do run now, run them

up to something, no be small thing
check my melody, stop the dulling
talk to my baby, wait i’m coming
me and iyanya, we’re up to something
artistes don boku, richy richy noni
bigger than mavin, no be forming
dem dey feel me from okokomaiko
down to asia, colombia calling
if na for money, we get am plenty
ask me for money whenever you see me
and na the reason wey dem go dey feel me, and dem go dey tuale when i show for tv…
oh oh oh
who do this thing wey dey make dem sayy
oh oh oh
who give dem wetin wey dey make dem say.
you know we gat the master plan, to make the money pile up,
look what you’ve made me do,
you no know say we never die,
we multiply look what you made me do.
up to something, no be small thing
bank is calling,
money piling, this na sure thing,
we are balling
so exciting nwanne nwakago (mavin)

some people just dey make mouth
but their money audio
we no dey see am at all o,
we getting mula but we can’t shout but your baby dey call o,
no mess but we still dey ball o,
we no dey fast we still run it,
we call it short keeping on a 100
and go tell your bank to come borrow money
and tell your girls it’s time to come jolly(iyeye).
don’t shop if you ain’t gat money,
made my dough some be paying cash only.
out of the road,
so we stepping inna the church,
everybody feeling good,
giving glory to the most high.
dem money long so we bond to the sun down,
as celebration we dey panic all night,
some people dey jazz dey hate dem wan turn up with light
but you no say for mavin no shaking.

no time for no dulling on the way up, plenty dirty fit to cause you plenty hold up, as you can see don jazzy gat me touch up and nothing can stop me i’m all the way up.
tu tutu band na be running every city,
all the fine girls steady ringing now the selling,
hot stuff now we gbona feli feli
and when you hear the base,
feel the rumble inna your belly.
it’s been a long time coming (no be moi moi),
when you hear the music e be trending (no be moi moi)
money stand up to the ceiling (no be moi moi)
you making closer to the way we spending (no be moi moi) iye ee
the people sweating,
feel the heating,
we in the kitchen,
something cooking,
baking soda,
the game is over,
sitting on top nwanne nwakago.

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...