lirik lagu why e be say – p-square
uuh yea yea, no
i don’t die
i don’t die
uuh yea
why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
(why e be say)
the way i living are not supposed to be the way you and i are still living
(why e be say)
the leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
(why e be say)
they took away our right and make silly promises, they want us to believe them
why e be say some people too dey lie
why e be say some people no dey try
corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
(why e be say)
some people just sit down, just dey look
day and night they staring at the ceiling
(why e be say)
they look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
why e be say some people too dey lie
why e be say some people no dey try
i don die ei
why e be say anytime we want do wetin we go do
or say wetin wey we go say (na big lie ei)
the wrong thing be say them no want make we dey do
wetin we go do or say wetin wey we go say
the right thing be say we supposed to do
wetin we go do or say wetin wey we go say
why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
(the wrong thing be say)
we dey dey fight dey try to kill each other
when we supposed to love one another
(the wrong thing be say)
because them no dey go worship together
every brother try to kill their fellow brother
(the wrong thing be say)
even as we still dey dey suffer
we still dey try to rob one another
why, my brother, why you dey chook eye for your brother
while the leaders dey dey chop wona bread and b-tter
in our society, make we dey try and live like one family
what a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
(the wrong thing be say)
as poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
the wrong thing be say things dey scatter
the wrong thing be say we no dey bther
i don die ei
why e be say anytime we want do wetin we go do
or say wetin wey we go say (na big lie ei)
the wrong thing be say them no want make we dey do
wetin we go do or say wetin wey we go say
the right thing be say we supposed to do
wetin we go do or say wetin wey we go say
why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
why e be say now, why e be say
see the wrong thing be say
but the right thing, the right thing, the right thing be say
all man supposed to get money, all man supposed to dey joli
(the right thing be say)
all man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
(the right thing be say)
we supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
why e be say some people too dey lie
why e be say some people no dey try
i don’t die
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu delta express d › lirik lagu avatar – delta (express d.)
- kumpulan lirik lagu anil piyanci emrah karakuyu › lirik lagu acıyı unutmak – anıl piyancı & emrah karakuyu
- kumpulan lirik lagu randy travis › lirik lagu t.i.m.e. – randy travis
- kumpulan lirik lagu cody chesnutt › lirik lagu look good in leather (remix clean) – cody chesnutt
- kumpulan lirik lagu el canto del loco › lirik lagu super heroe – el canto del loco
- kumpulan lirik lagu leather corduroys › lirik lagu have u eva – leather corduroys
- kumpulan lirik lagu bt › lirik lagu forget me (mr sam remix) – bt
- kumpulan lirik lagu kim dong ryul › lirik lagu melody – kim dong ryul
- kumpulan lirik lagu b g baby gangsta › lirik lagu niggas don’t understand – b.g. (baby gangsta)
- kumpulan lirik lagu guillermo davila › lirik lagu sin pensarlo dos veces – guillermo dávila