lirik lagu no the low – burna boy
[intro]
it’s kel p vibes
yeah, yeah
kpo kpo tikpo, kpo kpo kpo
baby you know that i’m inna chokehold
kpo kpo tikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m inna chokehold o…
kpo kpo tikpo, kpo kpo kpo
baby you know that i’m inna chokehold
kpo kpo tikpo, kpo kpo kpo
(hook)
angeli angelina, you dey cool my temperature
if you call i go come deliver
i no go fall your hand, never
shay na me you go love forever
i’m a khaki, no fake leather
oh my angeli angelina
oh my angeli angelina
o mi o da o
verse 1
anytime wey i see you for the club, i dey television your body
shey you no know say the thing wey you carry fit k!ll somebody
you know i feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it on me
and i know you shy but it’s cool when we’re making love
(chorus)
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
angeli angelina, you dey cool my temperature
if you call, i go come deliver
i no go fall e your hand, never
say na me you go love forever
i’m a kaki, no fake leather
oh my angeli angelina
oh my angeli angelina
oh no
(verse 2)
shey when i want dey comot, make i signal you
why you want to dey question me like an interview
i’m tryna put the ring on your finger too
and dey better kia kia
be a better guy guy
(chorus)
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
(hook)
angeli angelina, you dey cool my temperature, ah baby
if you call, i go come deliver, ah baby
i no go fall e your hand, never, ah baby
say na me you go love forever, ah baby
i’m a kaki, no fake leather, ah baby
oh my angeli angelina, ah baby
oh my angeli angelina, ah baby
jesu
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nill › lirik lagu stay high – nill
- kumpulan lirik lagu mishka shubaly › lirik lagu don’t cut yr hair – mishka shubaly
- kumpulan lirik lagu lil icy boy › lirik lagu sea princess – lil icy boy
- kumpulan lirik lagu mc zappa › lirik lagu you ain’t gotta like it – mc zappa
- kumpulan lirik lagu tocky vibes › lirik lagu chinhango – tocky vibes
- kumpulan lirik lagu mikus › lirik lagu o tobie – mikus
- kumpulan lirik lagu maybe › lirik lagu margaret, say something to me – maybe
- kumpulan lirik lagu cecilio g › lirik lagu rainbow – cecilio g
- kumpulan lirik lagu offa rex › lirik lagu the old churchyard – offa rex
- kumpulan lirik lagu kid creole and the coconuts › lirik lagu i’m corrupt – kid creole and the coconuts