lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu amaka – dews

Loading...

amaka baby, is you i want
is you i need
come take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama

you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2

i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2

say your body make my temperature rise
give me dat pressure gal, so romance
for your body i for like relax ooo
nana x2

amaka baby, is you i want
is you i need
so take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i love i love you
i love i love you amaka
amaka there is nothing i can’t do x2
i love you i love you
i love i love you my baby
my baby there is nothing i can’t do x2 oh na
wanna be wanna be
i wanna be with you
for your love everyday keeps me standing
i for like to sokolokpo eh x2 ewo

i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...