lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

melody - femskid lyrics

Loading...

[femskid]
make i tell you not now nothing fit to stop me
shawty don dey call me o
why me con dey worry oo
why you keep calling me (hm*hm*hm)
put it on my body hmm
this looking boring oo
still looking worried
why you’re acting shawty
you fit run join body
shey you see the melody
you know life is yolo awa n sheba yin
we gat some girls tan lon jubadi
shey bawon boss man lo man gbegesi
don’t know what to do it’s just stressing
you know life is yolo awa n sheba yin
if them talk say we get fugasi
shey you want kinimi ma gbe felomi
party after party maybe tomorrow

[chorus]
if you like you fit join body
on this side wey we get melody
shebi na one kind me
if you bill me omo na felony
if you likе you fit join body
on this side wey we gеt melody
shebi na one kind me
if you bill me na felony hm*hm*hm
[verse]
wetin dey do me pass i dey run am and bother ye
melody gbe mi faraway
na me know as i dey play my game (ye)
vibing all along i dey run am and pray to jah
if you no work i go blame you sha
lenu mi orin hallelujah
melody sweet dance it baby
gbe body yen don’t be lazy
cus me i wan blow e de gbe mhi
if i dey sleep ke de wake mhi
so i can do what i wish for my mummy ye
shey mi lo’lowo make i ball out
oluwa shani koséni mòla
pemi lorin d’owo orin dòla
eni oni mani lola
emi shani mo mon po timo wa o
ye ye otu sumi i don’t know what to do
producer please kini yi tile ju
but as the chorus dope i wan gone far
this melody want make me run mad
but anyhow e be we go drop am
awon temi po tan ma chop am oo

[chorus]
if you like you fit join body
on this side wey we get melody
shebi na one kind me
if you bill me omo na felony
if you like you fit join body
on this side wey we get melody
shebi na one kind me
if you bill me na felony hm*hm*hm
cancel

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...