me & you - helene frosta & labar lyrics
oh baby what’s your number
e don tey wey i don dey sight you for road
shey make i call you later
cause e don tey wey i wan dey hit on your phone
i wan make make you know
say i dey feel your parol
girl you go make me kolo
i no fit lie to you
i wan make you know
say if you leave me like so
i no know where i go go
so make you no do me so
me and you
together
forever
forever
me and you
together
forever
forever
see as fine you set
thinking of you now my brain don reset
owe you my heart now i feel i’m in debt
when i’m with girl i got no regrets yes
down on my knees no reject
praying to jah make he b*tter my bread
make i dey shower dey shower your head
as i you dey scatter dey scatter my head
so baby tell me what’s up
straight to the matter no long
girl you know your top notch
and it’s you i wrote this song for
omotosho
ifemi moti jé kalo
abeg no f*ck
cause you got me love struck
me and you
together
forever
forever
me and you
together
forever
forever
Random Song Lyrics :
- wanted (2026 stephen street stereo mix) - the cranberries lyrics
- go the distance - breland lyrics
- señora - willie colón lyrics
- не поможет (no help) - nepervaya lyrics
- cybertrack - dj крошэк (dj kroshek) & вадимпро1337 (vadimpro1337) lyrics
- naturola - boy wonder cf, chelsy & charlee way lyrics
- wilting - qwelver lyrics
- predictive heart - parasol lyrics
- xxm - hellsing glock boyz, mavyrmldy & ilyesdrws lyrics
- driving home the long way - clara mann lyrics