street credibility (reimagined) - id cabasa lyrics
[intro: id cabasa, dunnie]
id cabasa
oladunni
[verse 1: dunnie]
shey you fit to doubt anini
no dey follow person drag, you fit dey igbobi
fit to burst your brain in one minute
again and again, make them know say no be incident
lyrically feeding a milli
i be the blueprint wey everyone wan follow
even when they no believe
i’m still feeding a million
se ti ko gbon
ogongo is different from akuko
emi la koko
shebi enu agba noni obi tin gbo tan
what is the koko?
the koko, na the reason for this solo, oh
my street cred is in enjoyment
gbemi trabaye
[chorus: dunnie]
we’re the most incredible
out of naija, straight from naija
street credibility, we get am
check my fans, walahi aya e a ja
no be lie, oh, hear am
i say no be lie, ah, hear am
no be lie, oh*oh, eyin mu j’abe lo
(looki) kìnnìún l’ọba ẹran (no be lie)
[verse 2: ladé]
many feeling my melody
but they acting like they don’t know me (they don’t know)
the mushin blood dey for body
mi o gbe se ran anybody
tori mo wa versatile (gaan ni)
only novice no fit recognize (gaan)
see i carry fire plenty
mo gbona feli feli
even for street, gbogbo won sha lo mo mi o
[verse 3: darkoo]
untouchable, unstoppable
i came from the hood, n0body knows
in my life, always been misunderstood
but thank god, i no fall o
so many wan chop all my liver
but dem no fit
so i thank god, he delivered me from falling
[chorus: dunnie]
we’re the most incredible
out of naija, straight from naija
street credibility, we get am
check my fans, walahi aya e a ja
no be lie, oh, hear am
i say no be lie, ah, hear am
no be lie, oh*oh, eyin mu j’abe lo
no be lie, kìnnìún l’ọba ẹran (no be lie)
[verse 4: liya, ladé, dunnie]
categorically, we’re the best, mentally
no gainsaying, we’re the cutest, physically
don’t doubt us, we go win more grammys
incredible, remarkable, unbeatable, palatable, reliable, yeah
gudugudu, akinkanju, arakangudu, obirin ogun (oh, na*na*na)
we made on the streets, why we no go blow?
originality work for us, why we no go show?
asa wa, ede wa, ko s’oun to da to
na we they want, to the streets we belong
enemies a must if you must blow
omo na turn by turn
beg baba god, make e reach your turn
this industry, omo, plenty python
anyhow e go be, just focus on your way to the top
[outro: ladé, liya]
i’m the most incredible (oh, ooh*ooh*ooh)
(most incredible)
most incredible, ooh, yeah (most incredible)
oh, most incredible
out of naija (most incredible), straight from naija, oh*oh
zeeno foster
most incredible, ooh
Random Song Lyrics :
- apricot - skia lyrics
- and groove - india jordan lyrics
- deadly square wave - ace smith lyrics
- close friends - sliggity slime lyrics
- alun alun nganjuk (feat. fendik adella) - yeni inka lyrics
- chainsaw man - original god lyrics
- helioforge - azimuth zenith lyrics
- little universe (aus „sing meinen song, vol. 8“) - gentleman lyrics
- hunger (og) - logic lyrics
- khaab - rickyisnthere lyrics