lirik lagu is it your money – 1da banton
aye o
eshey o
anytime i step into the club
i dey spend all my money i
no get time for b-mamkpa o
original see the boy up the bar
so me linkup d girl dem…
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
anyhow wey i like i go spend my money o
(odabor)
any kele we i like i go carry her and go
(odabor)
see is it your money o i’m spending my mula
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
them been no know the boy when i dey
beg o to blow
now i don dey drive moto
them wan do am go slow
when the money no dey
d girls say me no romantic
now when money don full my pocket
dem call me romantic
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
jabo jabo×15
oya shake it o shake it o
baby fire dey go
oya shake it o shake it o
baby fire dey go…
ah ah ah
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
is it your money ah ah ah
is it your money eh eh eh
shake it×16
original 1dabaton
squareball ent
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu witchouse 40k › lirik lagu appalachia – witchouse 40k
- kumpulan lirik lagu itz tiffany › lirik lagu cotyledon – itz tiffany
- kumpulan lirik lagu est gee › lirik lagu abm – est gee
- kumpulan lirik lagu moonlight records › lirik lagu break up with your boyfriend – moonlight records
- kumpulan lirik lagu mohidul tamim › lirik lagu hajmola flow – mohidul tamim
- kumpulan lirik lagu gay panic › lirik lagu get lost – gay panic
- kumpulan lirik lagu april on paper › lirik lagu the stars [album version] – april on paper
- kumpulan lirik lagu tedesco › lirik lagu santo padroeiro – tedesco
- kumpulan lirik lagu gin bfa › lirik lagu bizarre. – gin (bfa)
- kumpulan lirik lagu carry hatchet › lirik lagu don’t let it be him – carry hatchet