lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ja rule and ashanti – ladé (omolade)

Loading...

hmmmmm hmmmmm
i heard that you’re looking for lade o
o yo o yo
dey call me jumabee

as i enter the place, all of them be forming
familiarize no dey act funny
forget your war make you start to fall in
vibe to the gbedu, make you shake e body
back in the days we no get the bag
but nowadays we dey burn the bag
them be no reason us bi ti short knicker
but now we be the boss, we be sure n*gga
jaiye moju kelele, n0body checking
you only live once, you know nothing is certain
jumabee and lade the life of the party
e plenty for body, ja rule and ashanti
jaiye moju kelele, n0body checking
you only live once, you know nothing is certain
jumabee and lade the life of the party
e plenty for body, ja rule and ashanti

pararari…….

baby play the music to k!ll my konji
no dey stand like say you be zombie
agbalumo no be same thing as candy
na we get the hood oh ao de le sa nbi
two hands inna air fi di dem sabi crew
i’m greatful to god now everything good
we running every city nothing can’t cool
no physical meeting everything happens on zoom

i put my trust in i am that am
you no fit chain me, me i know who me i am
i no dey move bros if i no kpam
omolade don talk am say “adulthood na scam”
i put my trust in i am that am
you no fit chain me, me i know who me i am
i no dey move bros if i no kpam
omolade don talk am say “adulthood na scam”
jaiye moju kelele, n0body checking
you only live once, you know nothing is certain
jumabee and lade the life of the party
e plenty for body, ja rule and ashanti
jaiye moju kelele, n0body checking
you only live once, you know nothing is certain
jumabee and lade the life of the party
e plenty for body, ja rule and ashanti

pararari……

flex on, jaiye lo, no send no one, omo live your life for you
me imma live for ooo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...