lirik lagu i nor go let you go – m and k
i nor go let you go
verse 1
you tell me say you go love me forever oooh baby oh
suddenly you change like cameleon eeeh baby oh
wethin happen to all the promises wey you made oooh baby oh
my bank account don empty you wan ran away eeeh baby oh
pre chorus
girl i nor go let you go
i nor go let you leave me
baby i nor go let you go
i nor go let you leave me
chorus
girl you don finish my money oh, you say you nor want me again oh
babe you don finish my cash oh, you say you nor need me again oh
girl you don empty my pocket oh, you say you nor want me again oh
babe don suck my bank account oh, she say she nor need me again oh
post chorus
am inlove with you oh
you must love me too
am inlove with you oh
you must love me too
verse 2
you tell me say we go always de together oooh baby oh
suddenly you change like the weather eeeh baby oh
remember all the vows you made to me oooh baby oh
money don finish you wan kawa eeeh baby oh
pre chorus
girl i nor go let you go
i nor go let you leave me
baby i nor go let you go
i nor go let you leave me
chorus
girl you don finish my money oh, you say you nor want me again oh
babe you don finish my cash oh, you say you nor need me again oh
girl you don empty my pocket oh, you say you nor want me again oh
babe don suck my bank account oh, she say she nor need me again oh
post chorus
am inlove with you oh
you must love me too
am inlove with you oh
you must love me too
bridge pre chorus

bridge chorus

outro chorus

lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu libby tidley › lirik lagu powder & blood – libby tidley
- kumpulan lirik lagu nucleo aka tintasucia › lirik lagu ego – nucleo aka tintasucia
- kumpulan lirik lagu the troggs › lirik lagu baby come closer – the troggs
- kumpulan lirik lagu roy ayers › lirik lagu knock, knock – roy ayers
- kumpulan lirik lagu devin playgrounds › lirik lagu drugs 2018 – devin playgrounds
- kumpulan lirik lagu sherly › lirik lagu vs. neko [vbt 2018 – rr 16tel-finale] – sherly
- kumpulan lirik lagu johnyboy › lirik lagu близость — максимум (intimate — maximum) – johnyboy
- kumpulan lirik lagu gruppo tredici weed carrier dennis › lirik lagu vecchio – nuovo – gruppo tredici (weed carrier & dennis)
- kumpulan lirik lagu lejitt › lirik lagu no adders – lejitt
- kumpulan lirik lagu nek › lirik lagu ángeles del ghetto – nek