lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

webkid (shatta music) - shatta wale lyrics

Loading...

shatta movement, i dedicate this song to webkid
na wetin you nor know go k!ll you
webkid stay strong
na wetin you nor know go k!ll you
my bro dey pure but dem blame am true
when elephant fight na grass dey suffer
still we rise, street crown fi my brother
webkid eehhh
na wetin you nor know go k!ll you
my brother dey pure
my bro dey pure but dem blame am true
when elephant fight na grass dey suffer
when elephant fight na grass dey suffer
still we rise
still we rise, street crown fi my brother
webkid webkid
i woke up to the news
dem say dem catch my fan
i ask dem what’s the charge
dem say webkid dey torment somebody family
i say wow! i say how?
fan go be fan you for understand that
webkid, i say stay strong
na wetin you nor know go k!ll you
egood say you know
my bro dey pure but dem blame am true
i know you dey pure but dem blame you true
when elephants fight na grass dey suffer
still we rise, street crown fi my brother
webkid webkid
shatta movement, god is here so no fear
wipe your tears
shout outs to sammy flex, antwiwaa
maqcoy, kweku dubai, larbiano, nancy de general
ayɛ halfcast say i’m on your ass bro
na wetin you nor know go dey k!ll you
na wetin you nor know go dey k!ll you
ma bro dey pure but dem blame am true
ma bro dey pure, ma bro dey pure
when elephant fight na grass dey suffer
street crown
still we rise, street crown fi my brother
yo webkid, stay strong
with whatever you have done for the movement
you have to know i appreciate it so much
that is why i did this song for you
shouts out to every shatta movement fan

transcribed by lexy

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...