lirik lagu small time – dyamo
[intro]
yeah……dya………….diet….uh
[verse 1]
adey the track top
step by step
all these n-gg-s no dey see my step
left right left right
adey take am slow
cause i no say small time ago blow
all them big shows go dey there
all them freak shows ago spoil there
small time ago blow them go start dey bell me air
they go name dyamo dyamo yeah
big ups to the n-gg-s wey dey support
middle f-cker to the n-gg-s wey no dey show support
tony, boggie, strapz then efjay adey love you squad chale you go live long
rydee check like things make blur
small time you go see say things make clear
ryder check like things make blur
small time you go see say things make clear
[chorus]
small time small time
you go see say boy me ago blow
small time small time
you go see say adey spoil them shows
small time small time
you go see say adey spend that dough
small time small time
you go say boy ano dey joke
[verse 2]
adey hope and pray small time ago make am
opportunity comes but ones so boy adey take am
adey this thing ein back like say ebi pick up
this thing no be easy buh still adey pick up
i do it every time so say boy ago build up
small time dem go talk my matter like say abi shatta
breathe so funny yh boy chale you for close up
adey take this thing boogie like say abi kida
[chorus]
small time small time
small time small time
small time small time
small time small time
small time small time
you go see say boy me ago blow
small time small time
you go see say adey spoil them shows
small time small time
you go see say adey spend that dough
small time small time
you go say boy ano dey joke 2x
[verse 3]
d-y-a-m-o chale
every bro go know this name yhyh
ego kaa for everybro ein lips
dem go yell ma name every time dem hear ma tunes yhyhyhyh
small time
i go hold this place down
you go see the show down
i go lock this place down…2x
small time
the money go come big time
then i go kai dem times wey i no get dime
dem times wey no bro wan chat plus me so i see squad den i start dey mime 2x
small time small time
diet
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu culture shock us › lirik lagu if you don’t like it – culture shock (us)
- kumpulan lirik lagu sn1cket › lirik lagu песенка жизни (song of life) – sn1cket
- kumpulan lirik lagu the trucks › lirik lagu zombie – the trucks
- kumpulan lirik lagu phil lynott › lirik lagu dear miss lonely hearts – phil lynott
- kumpulan lirik lagu mesh › lirik lagu only better (mechanical cabaret bi-polar mix) – mesh
- kumpulan lirik lagu quando rondo › lirik lagu caught up in my thoughts – quando rondo
- kumpulan lirik lagu алла пугачева alla pugacheva › lirik lagu watch out – алла пугачева (alla pugacheva)
- kumpulan lirik lagu wilde simon › lirik lagu bark – wilde simon
- kumpulan lirik lagu bb nobre › lirik lagu complicated – bb nobre
- kumpulan lirik lagu melan › lirik lagu aussi vite que le vent – melan