lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu beauty – terry g

Loading...

beauty lyrics
tile see the way wey you fine
e dey bow my mind eh
beauty
beauty
you gat beauty
beauty
you gat beauty
beauty
terry g for your real baka eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
see she’s been always on my mind
from the first time that i saw her
she gat this natural beauty
i can shout african beauty
its my duty to make her my shoddy
i gat a ginger to make her fit feel me
s*xy whisky
how you’re doing
am the boy wey dey want
make you feel alright
the way you smile comе
make me dey fantaisе
girl me i go take you out to paradise
come into my lambo let go for a ride
i already feel sey you girl
to be my giller girller
and ama treat you wella wella
you gat to know me better
as am going crazy
tile the way you fine
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
terry g dey fall for your real baka eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
seduction that i feel
when you sucks me tile
it’s the sign of your beauty
that magnets me to your beauty
am addicted to this love
appreciate on this love
and if you don’t mind let me take
you to the house of the ginjah
since is terry g production
all lady’s come to my junction
and i will show you
how to apply you’re a lotion
oya make you tweck tweck
so take off your dress dress
eh eh
i’ll do how i like no other girl
tile the way you fine
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
terry g dey fall for your real baka eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
girl you sweet like juicy juicy
baby girl you so cutie cutie
baby whine your hippy hippy
i’ll be happy you the queen
you deserve the crown
terry g am the man in town
say me i form a lot of crown
that’s why she wants me to ** around
baby girl nothing else can stop me
from loving you
i say come into my world
and amma prove to you that am insane
baby baby
tile the way you fine
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
terry g dey fall for your real baka eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
tile see the way wey you fine
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
terry g dey for your real baka eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
you gat beauty beauty
oh oh oh oh
eh eh eh eh
you dey blow my mind eh
you gat beauty eh
girl you gat beauty
beauty beauty
terry g dey pond the place oh
t money dey pond the place oh
this one this one na from the ginjah
this one na from the house of the ginjah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...