lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu god guide me – terry g

Loading...

god guide me lyrics
jehovah protect anywhere i go
in anything i do
oh lord oh na your hand i dey oh
chai chai
ye oluwa
ye oluwa
baba sho mi o e
chai baba lodun ti mo wayi o
baba ma jen gbeyin
baba je kin losi waju o e
chai chai
awon chono dami e
awon chono dami e
kocho
i say kocho kocho
kocho
kocho
kocho
eledumare na your hand i dey oh
you sey i be like egg for your hand o e
chai no let dem k!ll me so
i know sey dem dey beef me so
oh lord protect and guide me
from their obstacle on my way
chai oh lord e
oh lord e
oh lord e
baba show a o e
ye oluwa
ye oluwa
baba sho mi e
chai lodun ti mo wa yi o
baba ma jen gbеyin o
baba je kin losi waju o e
ekuwe kuala iyopuna mеmo
chineke me chineke me
chineke me chai
no let dem fall my hand
no let dem even try to frown
chai make i
make i
make i
make i
araraba ****
oh lord e you know etin i mean eh
i dey vex
i dey vex eh
oh lord oh
oh lord le
do good
do good for your life eh
chai chai
ye oluwa
ye oluwa
baba sho mi e
chai lodun ti mo wa yi o
baba ma jen gbeyin o
baba je kin losi waju o e
i say oh no oh no
to bad e oh
oh lord dey for our side eh
tile afruginaya e
tile afuruginaya e
oh lord e h
oh lord eh
oh lord oh eh
cahi chai
ii can denge pose
as long as god dey for my side eh
antala
mi so re so re
do do mi
so so so so so
if i hear eh
tune hear
oya patewo patewo
papapapa patewo
rabata eh
oh no no eh eh
oh nono
ba a sho mi oh
eledumare sho mi o
no no nono
amen
ye oluwa
ye oluwa
baba sho mi e
chai lodun ti mo wa yi o
baba ma jen gbeyin o
baba je kin losi waju o e
ye oluwa
awon sha femi
forward ever terry g backward never eh
as i dey go
as i dey go
naso i go dey go
na so i go dey blow
chai me as i dey go
as i dey blow
as i dey blow ah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...