lirik lagu pull up – timaya feat. burna boy
eh yaya
ya ya ya ya ya
ya ya ya ya ya
it’s kel p vibes
leggo
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now them realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
as e be now, anything is allowed
pull up pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising

say make i give it to you o
i go give it to you
all that you need to do o is dance a burukututu
oluwa burna lomo
i no be adetutu rara
look! i no be mugu
i go do you magic, e be voodoo (juju)
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them, make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
it’s stg
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vur › lirik lagu mañana – vur
- kumpulan lirik lagu juan ingaramo › lirik lagu lo de adentro – juan ingaramo
- kumpulan lirik lagu johnyboy › lirik lagu xxl freshmen diss (соня мармеладова challenge) – johnyboy
- kumpulan lirik lagu solomon childs › lirik lagu passion of the christ – solomon childs
- kumpulan lirik lagu rasaq › lirik lagu radio tune in #1 – rasaq
- kumpulan lirik lagu will brennan › lirik lagu pressure – will brennan
- kumpulan lirik lagu afonso cabral › lirik lagu entre as palavras e os actos – afonso cabral
- kumpulan lirik lagu 새송 saesong › lirik lagu idol – 새송 saesong
- kumpulan lirik lagu charles givings › lirik lagu for the longest time – charles givings
- kumpulan lirik lagu giusy ferreri › lirik lagu momenti perfetti – giusy ferreri