lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wife material – laye

Loading...

alright,
this one goes down to all the wives,
the potential wives and the men to make them wives.

you feel me.
aha

i don dey take style dey find, the girl wey i go
marry,
and as black man wey i be, i get the spec i like,
e no really matter,
the state wey she come from,
as long as say she nice,
but most importantly,
chai,
she be
wife material
wife material,
oo oh
wife material,
wife material
she be wife material,
wife material.
wife material,
wife material.
a hundred yards ah ah ah.
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah
hundred yards ah ah ah.
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah
she sabi cook,
ah ha
she good,
ah ha
she sabi book,
ooo
she dey blow my mind,
ah ha
the ideas she get,
ah ha
and the goals she set,
oooo
awwn
oooo
she dey work so hard,
ah ha
to make sure say(ah ha)she no depend on man,
oooo
alone,
oooo
oh this beautiful mind (ah ha)
wey she get,(ah ha)
why i no go love her (ah ha)
when she be
wife material,
wife material,
ooh
wife material
wife material
she be wife material,
wife material.
wife material,
wife material.
a hundred yards ah ah ah
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah.
hundred yards ah ah ah.
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah
(saxophone and trumpet speak to her)
not all girls are women,
but trust me this one na woman, she mature,
no be say (ah ha) na by age,
ah ha
but na the way(ah ha) she dey
reason.
oooo
best of all, she dey pray
and she dey kabash like tomorrow no dey eh,
na this type wey dey bring favor,
na this type wey dey bring favor,
na this type wey dey bring favor
to man,
i say she be
wife material,
wife material
{from her head to toe} wife material,
wife material
she be wife material
wife material
wife material
wife material
{omo} she be wife material,
ah ah ha
wife material,(ah ah ha) {no be just fine for outside}
but wife material
ah ah ha
wife material
ah ah ha
a hundred yards ah ah aha
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah
hundred yards ah ah ah.
ah ah ah
yeah yeah
ah ah ah.
ah ah ha
ah ah ha

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...