lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wishing you well – young richie

Loading...

wishing you well ft. kd bakes

verse 1(young richie)

emake hard for me say make i talk but i knew i love you
and when i talk you i know say i go surely loss you
you take me to your mama, talk am say na we go marry
and when i ask you if you sure you talk not to worry
so where dem dey now, the promises wey we dey carry
love is really hard for me to explain now
the value for trust i don’t know where to turn now
the world dey turn around and everything dey spin for ma head
the table dey turn, wey now you want to sleep for ma bed
i am not a host girl tell me you be parasite?
baby girl it’s too late you should be stepping aside
you said you love me but you get that rich man for your side
how they lough me say we shone i no fit overlook am
you know say bonni be ma friend but you still dey hook up
now you feel the pain, when you walked out of the door
when i call you no dey pick you left me crashed on the floor

chorus(kd bakes)

i was loving you ma baby when you know say you dey play wayo
all the things you do, the things you said to me na lie
​​​but now i dey wish all the best
i was loving you ma baby when you know say you dey play wayo
all the things you do, the things you said to me na lie
​​​but now i dey wish all the best
verse 2(young richie)

i said i love you, you told me baby is a lie
i said is true, ago love you till the day i die
i would be the one to wipe your tears whenever you cry
​​and i would do anything just trying to make you mine
don’t say a word you might hurt me
i know you know i still love you
i make it look like everything is alright but
you know how crazy it was here, you know i suffered here
my heart is broken, all over my face it was written
i no dey want you no more. i told you and are freezing
why talk me, don’t i deserve the best
i know you know it was for you that i left the rest
and nothing less. i promise you my heart ego be nothing less
and the heart wey you give me too no go be in stress
i taught you no dey want me now you dey call me
girl make you lef me, cos you dey bore me. i moved on

chorus(kd bakes)

i was loving you ma baby when you know say you dey play wayo
all the things you do the things you said to me na lie
but now i dey wish all the best
i was loving you ma baby when you know say you dey play wayo
all the things you do, the things you said to me na lie
​​​but now i dey wish all the best
bridge(young richie)

you i know i tried my best
to make you my empress
now you dey try impress
why cos you make depressed

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...