lirik lagu oluchi – zikizago
(intro)
ooh yeh
majik
oooh oooh
zikizago
eeeh eeh eeh
eeh eeh eeh
eeeh eeh eeh
eeeh eeh eeh
eeh yeeh
ziki awwsha
eeh eeh eeh
verses (1)
have i ever tell you say
this your love ga egbu kwa mmadu
you beautiful my baby
you suite and you perfect for me
i know say the boys dem plenty
but you left them you came to chose me
and tonight ama put up a ring on your finger my baby yeah
(chorus )
will you marry my baby oh
oluchi kwete
will you be my bobo
oluchi kwete
when i no get money
oluchi kwete
will stand with me
oluchi kwete
when things no pure
will you play me baby poporipopo
and tonight i found a part of me
that have been missing
eeh eeh eeh
oluchi kwete
eeh eeh eeh
eeh eeh eeh
kwete
zikizago ooh
eeh eeh
oluchi kwete
eeh eeh
eeh eeh eeh
kwete ……..
verses (2)
have you ever caught me wasted
have ever seen me misbehaving
your love is all me am wanting
na only you dy drive me crazy
you mean one person to the world
you mean the world to me
anytime i look at your face
i see the rest of my life
(chorus)
will you marry my baby oh
oluchi kwete
will you be my bobo
oluchi kwete
when i no get money
oluchi kwete
will stand with me
oluchi kwete
when things no pure
will you play me baby poporipopo
and tonight i found a part of me
that have been missing
eeh eeh eeh
eeh eeh eeh
eeh eeh eeh
aaawsha
eeh eeh eeh
eeeh eeh eeh …………
chorus (continues )
will you marry my baby oh
oluchi kwete
will you be my bobo
oluchi kwete
when i no get money
oluchi kwete
will you stand with me
oluchi kwete
when things no pure
will you play me baby poporipopo
and tonight i found a part of me
that have been missing
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu joni mitchell › lirik lagu willy (2021 remaster) – joni mitchell
- kumpulan lirik lagu damian lopez › lirik lagu daydreams (remix) – damian lopez
- kumpulan lirik lagu madeline › lirik lagu dollar beer – madeline
- kumpulan lirik lagu wolves at the gate › lirik lagu stop the bleeding – wolves at the gate
- kumpulan lirik lagu maaikyu › lirik lagu sifon – maaikyu
- kumpulan lirik lagu ledisi › lirik lagu ne me quitte pas ( if you go away ) – ledisi
- kumpulan lirik lagu sara phillips › lirik lagu the way you move – sara phillips
- kumpulan lirik lagu killa jpn › lirik lagu faded – killa (jpn)
- kumpulan lirik lagu ljraeds › lirik lagu not today – ljraeds
- kumpulan lirik lagu yayoyanoh › lirik lagu box or ring – yayoyanoh