lirik lagu iyawo – soultee
verse 1
from a very long time, e don tey wey i no sey god e dey plan better
cos you smile like a princess, you move like a queen
you be ten over ten, anything anything
you be true example of an african beauty
real example of expressional beauty
beauty from the inside
and the beauty is divine. o na na na na na
chorus: mo ti ri iyawo, eni tokan mi yan. na na na na
mo ti ri iyawo, eleda ti yan funmi eee 2ce
verse 2
a ring on that finger makes it much better
me without you, is like bread with no b-tter ee
a ma lora wa gbo, ama ra moto
ama bi mo lemo, roundtable
ama lorawa gbo till i retire
cos this our love no go expire
ever blazing like it’s fire
you be there, you go stay for me, my pillar
take you to anywhere you desire
lets not put off the fire, put of the fire
chorus.
verse 3
you smile as the sun, you know
it
you be all that i’ve gat, leave story
and imma take you to see my mummy
i no go ever leave you, so n gbo mi my god sent o, i love you o, do you
love me too? 2ce
chorus
love you 12ce love, ah ah ah ahah
love you from the bottom of my heart
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu super social jeez › lirik lagu things went down – super social jeez
- kumpulan lirik lagu sueypiff › lirik lagu poundcake freestyle – sueypiff
- kumpulan lirik lagu scooter › lirik lagu maria – radio edit – scooter
- kumpulan lirik lagu carmen gray › lirik lagu gates of loneliness – carmen gray
- kumpulan lirik lagu ozymandias › lirik lagu paranoia – ozymandias
- kumpulan lirik lagu metrickz › lirik lagu durch die stadt (bis ans meer) – metrickz
- kumpulan lirik lagu ice blue › lirik lagu deine wahl – ice blue
- kumpulan lirik lagu jay laroy › lirik lagu my life – jay laroy
- kumpulan lirik lagu baani sandhu › lirik lagu 8 parche – baani sandhu
- kumpulan lirik lagu chris farren › lirik lagu floruit de maga – chris farren