menace to society - 6uff lyrics
[intro]
aye o, aye o, aye o, aye o
aye o, aye, aye o, aye (aye o)
aye o, aye o, aye o, aye o (iron)
aye o, aye
aye o, aye
[verse 1]
i no fit hold your cross, i carry my own for back o
na so the wahala dey come one one
so me gat to face am one on one (na so)
na so i go dey cut my cloth according to not my size o
anything happen on the long, long run
i gat to do am for my unborn one (gidigbo)
[chorus]
na who dey ginger dey get money o
na who dey ginger dey get money o
if your mind no choke go comot body o (lion)
if your mind no chokе go comot body eh
na who dey ginger dеy get money o
na who dey ginger dey get money o
if your mind no choke go comot body o
if your mind no choke go comot body o, eh*eh
[post*chorus]
see time no dey o, time no dey o
na who get billions dey smile for face
say me no dey rest, me no dey sleep for days (never)
’til i get money like dangote (ehn)
see, time no dey o time no dey o
na who get billions dey smile for face
say me no dey rest, me no dey sleep for days
’til i get money like dangote o
[verse 2]
men dem menace to society o
on a normal propriety o
na so e dey gallant for body o
na so e dey gallant for body o
men dem menace to society (na 10 horsepower)
on a normal propriety (go far for tower)
na so e dey gallant for body o (body dey para)
na so e dey gallant for body o
[chorus]
na who dey ginger dey get money o
na who dey ginger dey get money o
if your mind no choke go comot body o
if your mind no choke go comot body, eh
na who dey ginger dey get money o
na who dey ginger dey get money o
if your mind no choke go comot body o
if your mind no choke go comot body o, eh*eh
[post*chorus]
see time no dey o, time no dey o
na who get billions dey smile for face (let’s go)
say me no dey rest, me no dey sleep for days (never)
’til i get money like dangote
see , time no dey o time no dey o
na who get billions dey smile for face
say me no dey rest, me no dey sleep for days
[outro]
[?]
Random Song Lyrics :
- another day - t.y. lyrics
 - pro fill - deys lyrics
 - what if am never wrong - two31 lyrics
 - quella maledetta estate (mi ricordi) - blumosso lyrics
 - putaclic 25 - viens r'garder - zerator lyrics
 - kαραντίνα - inka (b.d.c.) lyrics
 - here we go again - medium sean lyrics
 - kamikaz - dh (morocco) lyrics
 - queen - chris sails lyrics
 - antagonize - boatrocker lyrics