yawa must go (e must go) - abagwu lyrics
(hmmmmm, jesu, yawa must go, e must go)
today today today yawa must go, e must go wather dem like am or dem no like am, e must go, yawa must go
yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, e must go
my people make una hear, una no know say god dey for here, all una enemies go dey die for here, brother godwin, na god win (hmmmmm, jiggy jiggy, yes o)
yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, e must go
(hmmmmm, no be who first start race dey win race o, no be monkey make jump pass dey chop pass o, no understand, hmmmmm, jiggy jiggy, hmmmmm, jiggy jiggy, hmmmmm)
hmmmmm, yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go
yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, e must go
yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, yawa must go, e must go, yawa must go, e must go
Random Song Lyrics :
- eradicate - 97minutes lyrics
- quarantaine - tunisiano lyrics
- molasses - jimmy lo fi lyrics
- steady bangin - ybgpoppa lyrics
- beyond imagination - j.r. liøn lyrics
- supernova - 12th planet lyrics
- ai nỡ phụ duyên - nguyễn thế minh lyrics
- pijaczyna i ćpunek - zetha lyrics
- easy - rawan lyrics
- rain910 freestyles on flex | freestyle #032 - rain910 lyrics