green - abanny lyrics
omo abanise
me i don wash my hand comot for wetin go give me bad luck
me i don cut my dread make them no think say i be bad boy
many things don sup for life but see me i still dey thank god
many people want make i fall so me i pray to god
baba show me green o
i no like red o
baba show me green
i no want stress
baba show me green
anything i do make i dey ahead
baba show me green
e jor
baba show me green o
i no like red
baba show me green
me i no want stress
baba show me green
anything i do make i dey ahead
baba show me green
e jor
oti pe ti mo ti’n sare oti pe ti’n mo ti’n le
thеm tell me say i no go meet am
oti pe ti mo ti’n hustlе oti pe ti mo ti’n wa
them tell me say i no go prosper
so i pray to god (i pray to god)
i no won die young (die young)
baba ti gbe mi tun (gbe mi tun)
e say make i ride on (ride on) o
me i don wash my hand comot for wetin go give me bad luck
me i don cut my dread make them no think say i be bad boy
many things don sup for life but see me i still dey thank god
many people want make i fall so me i pray to god
baba show me green o
i no like red o
baba show me green
i no want stress
baba show me green
anything i do make i dey ahead
baba show me green
e jor
baba show me green o
i no like red
baba show me green
me i no want stress
baba show me green
anything i do make i dey ahead
baba show me green
e jor
i no like red
i no want stress
anything i do make i dey ahead baba
shanu mi
i no like stress
i just won flex
make this one help
hmmmm
abanny
emi gan gan lomo abanise
Random Song Lyrics :
- бармен (the bartender) - emper786 lyrics
- crazy things - juice wrld lyrics
- toxicity (live) - system of a down lyrics
- new world - rundek & ekipa lyrics
- make it rain - fbg young lyrics
- segredo - luiz ribeiro & lou garcia lyrics
- non stop - nikita one take lyrics
- it don't take much (live) - frankie ballard lyrics
- the merchant vs the happy mask salesman - gridline studios lyrics
- not a dream* - 909memphis lyrics