
head - abele life lyrics
head
fine boy nananaaa
me i no just come this life
i get plenty why
i the always think am twice yea
this life we dey na one chance
omo me no fit the drag you know sey mr. man must to chop
somebody feeling me say yes
‘cause i go ball like burna
n0body fit take my sp*ce
my hustle go pay nanana
‘cause i go ball like burna
n0body fit take my sp*ce
my hustle go pay nanana
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
cus i no fit carry last oh nanana
small time but i no be outcast
i look dull brother me i too sharp
call me up telly me i too sure
i say tell me why you the look for my downfall
my only girl nahim you want f*ck yea
i no trust anyone again
put my eyes me i want money
if you see me you go see devil
anything wey go give me i’ll take
me i the run am
i no get time to watch p*rn
i no trust anyone again
put my eyes i want money
i no send n0body
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
cus i no fit carry last oh
Random Song Lyrics :
- allow remix - yxng abambo lyrics
- ammajan - ayub bachchu lyrics
- who stole the dj - dj jazzy jeff & the fresh prince lyrics
- messing with my head - k.flay lyrics
- too late - jay gwuapo lyrics
- personal privê - nx zero lyrics
- loin - vincent vallières lyrics
- ghost to a ghost - hank williams iii lyrics
- dystopia - larynxxxsosa lyrics
- карантин (quarantine) - замай (zamay) lyrics