stylish - aceethefirstt lyrics
i drip so much that it gets to the seashores
and i become one with the oceans
for the area omo tan so (omo tan so yeah)
ice on my neck on my ear in my wrist watch
i no dey gree for anybody
i’m to be compared with the big boys
but i no drag with anybody
i dey live my life softly softly
i no dey bother anyone
i wan chop my life no give anybody
shout out to the real ones
wey dey knack life dey go in raw
party hard living fast with no remorse
we dey chop life we no use blood
i look fine i look nicе i look like i’m a million dollars
broke n*ggas can do this when dеm robbing a bank
pounds dollars and coins for my bank and my binance
see as my life take shape and balance
i be idan i’m correct i’m gallant
see me i’m gallant
me i look nice
i look stylish
you’d look nice
if you really look like me
i live larger
than most of my mates
but i no oppress anybody i’m just vibing
wetin i go do with my life ko kan aye
and i go rough am anyhow bi awon omo aye
my n*gga gbagbe
ogbeni gbagbe oshi
i’m doing my thing maintaining my lane
done it like me i never see who do am before
don’t think i will so many years to come
i’m unique and i’m the only who’s born
to do it like this now you have been informed
fu lo ku lo lo no be my form
only correct things i dey do omo ogbon
and i’m sure i’m sure
i’ll never fall short of what i’ll become
e dey body e dey body
you take a look at me you go see money
doings plenty e too sure for me
evidence choke
no i’m not broke
look at my cloak
we not the same level no no
everywhere choke
everytime i show
everything che che cos you know
i look fine i look nice i look like i’m a million dollars
broke n*ggas can do this when dem robbing a bank
pounds dollars and coins for my bank and my binance
see as my life take shape and balance
i be idan i’m correct i’m gallant
see me i’m gallant
me i look nice
i look stylish
you’d look nice
if you really look like me
i live larger
than most of my mates
but i no oppress anybody i’m just vibing
wetin i go do with my life ko kan aye
and i go rough am anyhow bi awon omo aye
my n*gga gbagbe
ogbeni gbagbe oshi
i’m doing my thing maintaining my lane
Random Song Lyrics :
- what to do - cool olivia lyrics
- plug og - juice wrld lyrics
- arken - rød mand lyrics
- coffee in bed - pentatonix lyrics
- uchiha shisui rap - eddie rath lyrics
- tłumy - t. (trip2ghetto) lyrics
- lux mode - alpho lux lyrics
- you came in - teo arte lyrics
- fracasso - francisco alves lyrics
- holy ground - seu worship lyrics