
pablo alakori - adekunle gold lyrics
palo alakori
dem no born me with silver spoon
my beginning rough o chale
i no enjoy my life other children at all
i grow myself
i hustle taya
person why get ambition no dey wait for manner
wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg
you siddon for house
dey beg beg for money
pablo alakori padi jawo fine bara
no dey rush
somethings dey take time
to be a man my brother ko easy
wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg
ireje osi nu foto (take a photo as you are)
oun o se lomagba (and that’s what you get)
you no do anything
but you want to hammer
i’m sorry for you
i’m sorry for you my brother
no play yourself
time dey run o
away
wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg
Random Song Lyrics :
- god of war ascension epic rap- "from the ashes" - the infinite source lyrics
- honest love - cults lyrics
- raro - txkx lyrics
- centimes billets - the s (fra) lyrics
- wrldwar - georgedaghost lyrics
- livin' - nøxious lyrics
- the perfect element (anniversary mix 2020) - pain of salvation lyrics
- mi vida en tus ojos - the castles lyrics
- squandered life - gregory lioi lyrics
- with the gang - org mass lyrics