
win - adekunle gold lyrics
win lyrics
[verse 1]
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
some ah dem dey want to gum body
where dem dey dey when i be n0body
if i talk true dem ah come for me
but if dem talk true dem want my company
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hol me down (for loving me)
morе life to the fans you changed my lifе (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win*win
in this life of sin*sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win*win
wahala ko kan mi*mi
every other day i gotta win*win
win so hard i make a scene
[post*chorus]
win*win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
[verse 2]
wetin no k!lli*k!lli me
better never come back
suffer suffer omo see my throw back
winning so sweet i’m not tryna lose
don’t wanna go down omo i refuse
ahead, ahead i dey run my race
i give dem gap but them still dey chase
winner man make you give me sp*ce
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hold me down*down*down (loving me)
more life to the fans you changed my life (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win*win
in this life of sin*sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win*win
wahala ko kan mi*mi
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
[post*chorus]
win*win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win*win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
Random Song Lyrics :
- 처음 (first time) - chiyoonhae (지윤해) lyrics
- são fases - säooneart lyrics
- used to this - wilkinson lyrics
- one year down - inlights (rus) lyrics
- get her done - danny duke lyrics
- dolgok (amikről már nem beszélek) - i.better.die lyrics
- demi moore - sonnywmck lyrics
- bandit - scott alyx lyrics
- a book of love - ha hyunsang (하현상) lyrics
- sun - shane eagle lyrics