
track 3 - ajebo hustlers lyrics
lyrics from snippet
[pre*chorus]
i know the color of your heart now
velvet red it is
you know i’m quite a pessimist
hoping we gon’ create good memories
you know say you sef you’re a wild one, okorokpe to say the least
nwata bu nu aute she get the rizz
put you on some munchies and some trips
[chorus]
dodorima
tell the uber guy to take left or he follow the map
uuyeah*uuyea, uuyeah*uuyea
come with your friends, angela and somadina
i say na all of una
[verse]
kpos, eh
24/7, 365
the banny still dey come my way abruh, i no fit decide
chidera dey my warri, angela dey with my guys
i don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
sweet girl wey like to chewing gum me
abi na love? this one na discovery, abobi e don be
fine girl wey come get uglies
Random Song Lyrics :
- restoring eden (live) - mbl worship lyrics
- let me go - devle lyrics
- to let you go - david kushner lyrics
- bir ipe, bağlanmayı öğretmek - henry the lee lyrics
- pony pokey - sickly rats lyrics
- barre in blu ray - giso lyrics
- sur la plage - julius on the wave lyrics
- airport girl - kxiba lyrics
- black hole quantum thermodynamics - wizardthrone lyrics
- wu tang batice - blind business lyrics