can't pay - akweera lyrics
[intro]
akweera boy
your boy akweera
game world boy
biomassbeatz
[chorus]
time for money
no dey with corny
that’s why i solve it
it go better run for police
no dey check it
i can’t pay if i don’t get it
[verse 1]
you can shut those rumors down
that trending tins
is in the foul
could you make us take it
i can’t pay my time
k!llin’ person n0bi you fault
i can’t pay for you
but who i go pay?
i sanderson i batterson
no more tin you dey block
[chorus]
time for money
no dey with corny
that’s why i solve it
it go better run for police
no dey check it
i can’t pay if i don’t get it
[verse 2]
i go camp i no dey rush for time
i go die wetin dey for your mind
i go rise if i don’t get money
i go stand if you no dey rush
abеg make us walk
i can’t pay a residential tork
don’t makе me rush four
your body dey like corn
if you dey with me
i can never do a tin wey a man never like
if you dey with me
class can’t pay a 100 dollar
[chorus]
time for money
no dey with corny
that’s why i solve it
it go better run for police
no dey check it
i can’t pay if i don’t get it
far away to london
Random Song Lyrics :
- abençoar - luís severo lyrics
- cloud 9 - 2birds 1stone lyrics
- screwed up (my life) - chuuwee lyrics
- david blaine - toby tesla lyrics
- for en playa - oral bee lyrics
- rest in prose, rest in poetry - uochi toki lyrics
- million voices - shorty lyrics
- roma white - owel lyrics
- riders - yung buda lyrics
- maschine - fdh lyrics