
apapa - alpha ojini lyrics
yeah
jini
i no fit forget when sapa been dey show for my eye
babe no gree put number for my palasa
raba no dey, na why
and i been dey like all her pics
data come finish
i no been fit come online
ny neighbour name him internet “use your sub”
because him no wan share wifi
omo that 2014 na die
na who give up
na him f*ck up, my guy
i dey find alert wey go make
my aza to shake
and i no fit to stop walahi
till i no get stress again for my life
and the hustle dey intoxicate like kai*kai
no such thing as too much money, walahi
i need like five swiss accounts standby
be likе kizz daniel
rich till i die
owu, bye byе
i no go spend this money softly
my ticket been dey cut
see, i no fit suffer for nothing
my eye don see something
i gats to stay soft
till they close the coffin
olohun my guy
as the atm dispense the raba
she misplace her pata
i go like turn my garage to car park
na my container go full apapa
i used to be a humble guy
but sapa no send my mama
i’m trying to be a rich n*gga with no manners
never catch me standing akimbo
na marathon
no be sprint o
no forget say hushpuppi been thief o
still come dey tension boys
till olopa burst
baba jump comot window
okay, him no jump
but i know n*ggas wey see doings
come dey overthink o
no go use your life play tinko
softly, softly, sere debe
i dey stack my pepper jeje
one naira no go remain for account before i kpai
use my last card tear boys shekpe
on my deathbed
one hand hold babe for ileke
go out like a legend
rip ojb
pretete
if i touch this money
i go stunt on my haters like denzel
yes ke
i no go spend this money softly
my ticket been dey cut
see, i no fit suffer for nothing
my eye don see something
i gats to stay soft
till they close the coffin
olohun my guy
as the atm dispense the raba
she misplace her pata
i go like turn my garage to car park
na my container go full apapa
i used to be a humble guy
but sapa no send my mama
i’m trying to be a rich n*gga with no manners
na my container go full apapa
na who give up, na him f*ck up
i dey find alert wey go make my aza to shake
rich till i die
owu, bye bye
as the atm dispense the raba
she misplace her pata
i go like turn my garage to car park
na my container go full apapa
i used to be a humble guy
but sapa no send my mama
i’m trying to be a rich n*gga with no manners
Random Song Lyrics :
- call you on the telephone - sarah shannon lyrics
- christmas ain't christmas (without the one you love) - swv lyrics
- mi universo - redwine lyrics
- 1000 sanatas - asspera lyrics
- if by morning - huis lyrics
- particles of joy and music - a kid hereafter lyrics
- 11 o'clock - stoney dudebro lyrics
- polski pegaz - jacuś lyrics
- needed them - bish lyrics
- let down - imperia (band) lyrics