who dey - areezy lyrics
tuneboy eh
areezy mr somori
westwood entertainment
jadu
hmmmm
eeeyeahh
no be sey i too sabi
no be sey pe mo moshey oo
but nah you dey give me grace
ola ti mo fi min
no condition is permanent
you better strengthen your believe
where dem dey come from
ko le ko bati
ye eh
baba da mi lohun
ye eeh
baba da mi lohun
ooooh
ki emi le da wo lorun
eeeh
baba da mi lohun
who dey
who no won make i shine
who dey
who want to off my light
who dey
dem just won k!ll my vibе
hmmm
dem just won waste my time
who dеy
who no won make i shine
who dey
who want to off my light
who dey
dem won just won k!ll my vibe
hmm
dem just won waste my time ooo
wetin dem want be sey ka ma toro lowon won
e no fit happen again otidi seyin seyin
o yeah
we don teh for surulere
hnnnnnn
olorun de ti wa shogo(oluwa seun)
odeti wa shola
no dey check m ooo
baba da mi lohun
ye eeh
baba da mi lohun
ooooh
ki emi le da won lorun
eeehhh
baba da mi lohun
who dey
who no won make i shine
who dey
who want to off my light
who dey
dem just won k!ll my vibe
hmm
dem just won waste my time
who dey
who no won make i shine
who dey
who want to off my light
who dey
dem just won k!ll my vibe
hmm
dem just won waste my time ooo
written and composed by ariyo ezekiel (areezy)
Random Song Lyrics :
- nun m'aggio scurdat' - catena lyrics
- make it a promise - clay crosse lyrics
- canto v - labyrinth entrance lyrics
- redención a los débiles - mortsubite lyrics
- heartbreak hotel - daywop lyrics
- keşkeler - ados lyrics
- demons and sins - thatboyrashad lyrics
- sindsyg af natur - red warszawa lyrics
- that's how you know when love's right - nicolette larson lyrics
- défiler (bande originale de la capsule no. 5 mosaert) - stromae lyrics