lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

no wahala - ase odin lyrics

Loading...

intro

me no want no problem, me no want no fight
you and i got to get away, get away!

verse i

na money palava, i no want , wahala
my belle dey hunger, my body don tire
everyday na struggle (na so, na so, na so)
i no sabi matata (go slow, go slow, go slow)
wetin we go do, wetin we go do

chorus

chill, no wahala, no trouble/hakuna matata) 3 x

verse ii

etu hot for here, make i drink cold water
this one na go dey o, mumu don mis road
i go comot for this yawa (for sure, for sure, for sure)
make i begin waka kia, kia (abi, abi, abi)
nothing go do you, nothing go do you, say what!

chorus
chill, no wahala, no trouble/hakuna matata) 3 x

intro * repeat

me no want no problem, me no want no fight
you and i got to get away
me no want no problem (problеm), me no want no fight (no fight)
you and i got to get away, get away!

bridgе

make we do am
kerekete, pas de problème, kerekete, wahala) 4x

outro

hold up!
i dey live my life, make e pepper dem) 3x
i dey live my life, pas de problème, hakuna matata
i dey live my life

outro * repeat motif

no wahala, no trouble, hakuna matata
i dey live my life
no wahala, pas de problème, hakuna matata
i dey live my life
no wahala, no trouble, hakuna matata
i dey live my life
no wahala, pas de problème

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...