lazy baby - ayo maff lyrics
mentally o mentally
i’m not ready o
i no get power
kori ko mi yo
you know say n0body
sabi my papa
so hold on to me
ma jen shubu
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
alejo lowo ma fi alejo shere
f*ck my maths teacher mr wande
pythagorus theory i never use am one day
i no do molly again
i don stop codine
i gbayi lola igba loni igba n lo
if only you can ready my heart
ni tori e baby i’m hurt
maybe later i go make you proud
i wrote this letter cause i’ve been sad
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
dnd dem no fit call am omo
o baby shey normal
o baby shey normal
shеy normal
to ba shey normal
mo ma shey normal
Random Song Lyrics :
- dizaster vs random - rap skillz lyrics
- all shock, no value - blueprint lyrics
- rap do nagato pain (naruto) - player tauz lyrics
- ni milion rruge - unikkatil lyrics
- over the moon - president t lyrics
- klepsydra - planbe lyrics
- energy - master ( gael millogo ) lyrics
- hazard - kazior lyrics
- rain - faulines lyrics
- lean on me - the moody blues lyrics