
antenna - azanti lyrics
[intro]
skodo
hey, na*na, hey, na*na (tin kpen, tin kpen and jubadi again, tin kpen, tin kpen, ah*ah)
hey, na*na, hey, na*na (tin kpen, tin kpen, tekena, tekena, tekena, tekena, tin kpen, tin kpen)
hey, na*na, hey, na*na (tin kpen, tin kpen, skodo)
[refrain]
ooh*woah*ooh
something’s wrong, i’m chasin’ after you
no, no, yeah
and so (so)
and if you know that you’re wantin’ me, na, na, na
ah, you fi tell me
yeah, uh
[chorus]
but your antenna, antenna (ooh)
your antenna point to tekena
be like sey you done find another n*gga (opor, oh)
be like sey we go enter the same knicker (opor, oh)
’cause your antenna, antenna, antenna
your antenna point to tekena
your body be ata rode (ante, gege)
ata rodo (opor, oh, skodo)
hey, na*na, hey, na*na (tin kpen, tin kpen and jubadi again, tin kpen, tin kpen)
be like sey we go enter the same knicker (opor, oh)
’cause your antenna, antenna, antenna
your antenna point to tekena
tin kpen, tin kpen
[verse]
man down
tell me you want him now, oh, oh
yeah, yeah, yeah
ah*woah*ee, and the thing wey you dey do a done dey tamper with my soul
my soul, oh (soul, oh, yeah)
[chorus]
but your antenna, antenna (ooh)
your antenna point to tekena
be like sey you done find another n*gga (opor, oh)
be like sey we go enter the same knicker (opor, oh)
’cause your antenna, antenna, antenna
your antenna point to tekena
your body be ata rode (ante, gege)
ata rodo (opor, oh, skodo)
[refrain]
ooh*woah*ooh
something’s wrong, i’m chasin’ after you (tekena, tekena, tekena)
no, no, yeah
and so (so)
ooh*woah*ooh
and if you know that you’re wantin’ me, na, na, na
ah, you fi tell me
yeah, uh
[outro]
’cause your antenna, antenna (ante)
your antenna point to tekena (ante, ante)
e dey lose mad, oh
run mad, oh
hey, na*na, hey, na*na
it’s plenty, plenty, plenty
hey, na*na, hey, na*na
oh, nana, opor gan, yeah
duba, dube, didi body very impressive
verry impressed
bad boy
Random Song Lyrics :
- alone with you - equape lyrics
- c’est pas un film - crew lyrics
- tattoo magic - equape lyrics
- numéro uno - pso thug lyrics
- boys will be boys - jackson michelson lyrics
- black peter - anohni & ymusic lyrics
- alarm - anne-marie lyrics
- hasta el amanecer (remix) - nicky jam lyrics
- madrna walo - ihab amir lyrics
- l'ermite - jr o crom & doomams lyrics