
wonje - balloranking lyrics
boy ranking
mo she temi jeje i never be anything i wan
i no fit settle for less
i been doing my best i no go dey here if i no go reach how my pepper wan rest o ahn!!
aje pkako dem wan hear my own vibe
if e flexible make dem do am(2x)
gbedu ti bale pepe wan kind
shalewa say she love all my style oo
but no love when money is not involved jeje o jeje(1x1x1x1x1….)
and if i ball today i don wait for me turn o
jeje o jeje(1×1×1×…)
make eno teh before you know wetin dey sup me i still wan buy my beamer and rolls royce oo
say me i be wanted oo but i know say wonje
jeje o jeje(1×1×1×1….)
so me i keep it 100 o mama pray for me
high than rocket o ahn ahn ahn ahn
(melodious instrumental)
yeye won beh star boy me no wan stress
anyhow anyway
i know say wonje but sometimes shishi no go dey pocket
but me i keep it 100 no be today
my face don dey rugged won ni won wa mi mama
pray for me higher than rocket (2×)
hook!
but no love wen money is not involved
and if i ball today i don wait for me turn o
make eno teh before you know wetin dey sup me i still buy my beamer and rolls royce oo jeje o jeje(2×2…)
chorus!
say me i be wanted o but i know say wonje! jeje o jeje
so me i keep it 100 oo
mama, pray for higher than rocket o
jeje o jeje ahn ahn!!
Random Song Lyrics :
- sesuai bercinta - apiz paschya lyrics
- gravity - divide of everything lyrics
- obsess possess - vesperteen lyrics
- söz ver - saian & karaçalı lyrics
- sube a mi voiture - riff lyrics
- alpha - allkings lyrics
- redenção - atlas node lyrics
- don't get no betta - timbaland lyrics
- 暖暖 (warm) - 人工衛星 (erts1) lyrics
- dollar - donkeyboy lyrics