
appraisal - bella shmurda lyrics
[verse]
i’ve been through h*ll and i’m back
a lot of things man have been through mehn
even tony kroos no fit pass
i trust myself bela you’re more than that
i know say me no holy pass
e sure me you no holy pass
on my way to calvary
my all og’s were left behind
oh my savior grant my wish make i no fall or dey behind
[chorus]
(sanko)
oluwa lo’seyi no be lie (sanko)
ọmọ bella gbedu no be hype (sanko)
seyi tinubu na my guy (sanko)
bella sabi people no be lie (sanko)
i hype myself cus i’ve tried (sanko)
check am numbers don’t lie (sanko)
oluwa lo’seyi no be lie (sanko)
ọmọ bella gbеdu no be hype (sanko)
[bridge]
(sabo)
(sabo)
*vocalizing*
(sabo)
(sabo)
[chorus]
oluwa lo’seyi no bе lie
omoh bella gbedu no be hype
seyi tinubu na my guy
bella sabi people no be lie (sanko)
[outro]
*instrumental*
sanko, sanko, sanko
sanko, sanko, sanko
Random Song Lyrics :
- una sonrisa - jesse y joy lyrics
- welcome back - maman lyrics
- postanawia umrzeć - bonson lyrics
- bazei shawty - 5laughter lyrics
- эти рейвы для тебя(these raves for you) - soundpainter lyrics
- cell ready (pt2.) - yamine vs isaac the rapper lyrics
- wear the wounds (clipping. remix) - youth code lyrics
- pinugos - job christian lyrics
- feeling - ind1go & tym lyrics
- love is pain - pitygritty lyrics