lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

holy jah - bella shmurda lyrics

Loading...

bella shmurda * holy jah lyrics

uh*mm, ya*ya*ya, ya*ya
ah*ya*ya, fine boy, bella, aya
aya*ya

happiness, happiness, happiness is all i need (mm*mm)
i no want stress, no worry (mm*mm)
we all out here surviving (mm*mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm*mm)
dem go whine you, no panic (mm*mm)
whoa*whoa*whoa, yeah*yeah

motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something (whoa*whoa*whoa)
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me

holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah*ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm*mm)
i no want stress, no worry (mm*mm)
we all out here surviving (mm*mm)
evidеnce, many vex, nitori economy
dеm go whine you, no panic
whoa*whoa*whoa, yeah*yeah

go shawty*shawty, go loco*loco
dance to the gbẹdu, porogodo
wetin you dey find for sokoto
ọmọ, e fit dey your ṣokoto
issa lonely road, many don lose hope
person no fit know
when e go reach your turn, ooh*whoa*whoa, yeah

motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me

holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah*ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm*mm)
i no want stress, no worry (mm*mm)
we all out here surviving (mm*mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm*mm)
dem go whine you, no panic (mm*mm)
whoa*whoa*whoa, yeah*yeah

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...