loli loli - benkay the first lyrics
abena
abena, ooh ooh ooh ooh
abena, you go be my boo
abena, ooh ooh ooh ooh
abena, i’m in love with you
abena, ooh ooh ooh ooh
abena, you go be my boo
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena eh
anything wey you ask me i go pay
coz your beauty e dey make me craze
when we see baby i can’t concentrate
i can’t concentrate
mini mani mo
and i no go ever do you solo
and your waist wey dey move like tornado
oh oh move like tornado
shey you like to party
i go touch your body
if i kiss your body
you go call me papi
girl your body e dey make me kolo oh
e dey make my mind dey want to skedaddle
skeda skedaddle, anything you do
e dey make my mind dey want to skedaddle
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
girl i really wanna meet ya
girl i wanna be your mister
make we dey like ice and water
set fire pon the person put asunder (burn dem)
girl i really want to kiss ya
bend you over you know me nah ever kid ya
got a personality i never leave yeah
put a ring upon your fingers me nah kid ya
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
abena
lali lali, loli loli, touch my body
Random Song Lyrics :
- pimp of the nation - natalac lyrics
- south central - money m.o.e. lyrics
- светло - yahagi lyrics
- drippin-a-drip - ra hash tabasko lyrics
- click bang / clip bang - fats money aka fast money lyrics
- rapper of the century ( trapper of the year) - florezbaby lyrics
- simply vanity - chris howland lyrics
- the feel pt. 2 - griffe¥ jr. lyrics
- studio cierpi - studio kosmos lyrics
- i understand - kakuyon lyrics