
go crazy - bhoy vackto lyrics
wanna pull up in a sporty car
dem think say i be prodigal
fine fine girls from bodiha
dem no fit understand the matter to far
all of the girls dem mezebu
i’m getting funds u thank god hallelu
otg are very powerful
lyrically i’m stable
ope fun olohun i’m not disable
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low*key
money on my mind so i keep moving
shout*out to my homie sultan low*key
shout*out to debbie
shout*out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rockеt boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
vеry soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
give dem back to back like zerry dl
her back so fat like mercedes benz
the journey so hard buh i no fit relent
say na only money dem boost my confidence
everything wey get beginning get end
i no foor cuz i go soon buy benz
if i’ve do u wrong abeg make u no vez
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low*key
money on my mind so i keep moving
shout*out to my homie sultan low*key
shout*out to debbie
shout*out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rocket boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
very soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
Random Song Lyrics :
- playa no more (feat. a boogie with da hoodie & quavo) - pnb rock lyrics
- pó, sopro e eternidade - samuel mizrahy lyrics
- the long walk - be under arms lyrics
- fairweather friend - old again lyrics
- 소원 (wish) - urban zakapa lyrics
- pocket watching - sean kingston lyrics
- the begginin - xcoldshoota lyrics
- the only one (darren styles remix) - stonebank lyrics
- voy a perder el miedo - fangoria lyrics
- moment der ruhe - frank hemd lyrics